Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 15:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

16 All di time wey King Asa for Judah and King Baasha for Israel dey rule, na so-so fight dem dey fight demsef.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 15:16
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen King Rehoboam and King Jeroboam dey rule, na so-so fight dem dey fight demsef.


Thru-out di time wen King Asa for Judah and King Baasha for Israel dey rule, na so-so fight dem dey fight.


War nor kon dey again until di thirty-fift years wen Asa dey rule.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ