Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 15:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 All di tins wey en papa dedikate give God; di silva and gold wey en ensef dedikate, e put dem for di temple.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 15:15
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So, King Asa karry all di silva and gold wey remain for di temple and di palis kon give dem to some of en ofisas with dis message, go Damaskus go give King Ben-Hadad for Siria. Na Tabrimmon bi Ben-Hadad papa and na Hezion born Tabrimmon.


Wen King Solomon don finish di temple work, e kon put all di tins wey David en papa dedikate give God, inside di temple store room: di silva, gold and all di oda tins.


King Asa with en sojas porshu dem rish Gerar. Dem kill many Kush sojas, bikos dem nor fit fight again. Den Judah men kon karry dia propaty.


E put all di tins wey Abijah en papa, dedikate give God for di temple, with di gold and silva.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ