10 and e rule Jerusalem for forty-one years. En mama too na Maaka wey Absalom born.
En savant Reumah still born shidren for am and dia names na: Tebah, Gaham, Tahash and Maaka.
E remove en mama Maaka, as kween moda, bikos e dey serve Asherah juju. King Asa skata di juju kon burn am for Kidron Valley.
and e rule Jerusalem for three years. En mama na Maaka wey Absalom born.
For twenty years afta Jeroboam don bi king for Israel, Asa kon bi king for Judah
Jehoshafat na thirty-two years wen e start to rule and e rule Jerusalem for twenty-five years. En mama na Azuba, wey bi Shilhi pikin.
E rule three years from Jerusalem. Na Maaka wey bi Uriel dota from Gibeah, born am. War kon start between King Abijah and King Jeroboam.