1 Kings 14:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English5 God don tell am sey Jeroboam wife dey kom ask am about en pikin wey nor well. So God tell Profet Ahijah wetin e go do wen Jeroboam wife kom, even doh di woman dress like anoda pesin. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |