29 Evry oda tin wey Rehoboam do, dem rite dem put for Judah king history book.
Evry oda tin wey Solomon do; en works and wisdom, dem rite dem for Solomon history book.
Evry oda tin wey Jeroboam do, di war wey e fight and how e rule, dem rite dem for Israel kings history book.
Anytime di king go di temple, di guards go karry di shield kom, den take am go back to di guard-room.
Dem rite evry oda big tin wey King Asa do, plus di towns wey e fence, for Judah kings history book. But wen e don old, e kon get diziz for en leg.
All di time wen Abijah bi king, na so-so war e dey fight with Jeroboam.
Evry oda tin wey Abijah do, dem rite am put for Judah kings history book.
Di remainin tins wey King Jehoshafat do; with all en good works and di sojas wey e get, dem rite dem for Judah kings history book.
E remove all di men and wimen ashawo wey dey woship for di juju altars; di ones wey still remain wen Asa, en papa bi king.
En ofisas plan kon kill-am for Bet-Millo for di road wey face Silla.
Di rest tins wey Amazaya do, dem rite am for Judah kings history book.
Di remainin tins wey Shallum do, plus all en plans, dem rite dem put for Israel kings history book.
Di remainin tins wey Jotam do, plus all wetin e get, dem rite dem put for Judah kings history book.
Di remainin tins wey Zabud do, plus all wetin e get, dem rite am for Judah kings history book.
Di remainin tins wey Ahaz do, plus all wetin e get, dem rite am put for Judah kings history book.
Di remainin tins wey Hezekaya do, plus all wetin e get and how e build pool where wota go from dey kom di town, dem rite am put for Judah kings history book.
Di remainin tins wey Manasseh do, plus all wetin e get and di sins wey e kommit, dem rite dem put for Judah kings history book.
Di remainin tins wey Amon do, plus all wetin e get, dem rite am put for Judah kings history book.
Di remainin tins wey Josaya do plus evritin wey e get, dem rite am put for Judah kings history book.
Di remainin tins wey Jehoiakim do plus evritin wey e get, dem rite am put for Judah kings history book.
Di remainin tins wey Jehoram do, plus evritin wey e build, dem rite dem for Judah kings history book.
Di remainin tin wey King Amazaya do wen e dey rule, dem rite dem for Judah and Israel king history book.