Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 14:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 Anytime di king go di temple, di guards go karry di shield kom, den take am go back to di guard-room.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 14:28
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But Uriaya nor go house, instead e sleep for di palis gate with di guards.


King Rehoboam make gold shield take replace dem kon put ofisas to guide di palis gate.


Evry oda tin wey Rehoboam do, dem rite dem put for Judah king history book.


Anytime di king go di temple, di guards go karry di shields kom out, den take dem go back to di guard-room wen di king don komot from di temple.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ