Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 13:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 Den e tell en shidren, “Make una bring my donkey for mi,” Di shidren bring am and

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 13:27
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

so e tell dem make dem ready en donkey. Afta dem ready am, di old profet enter kon


Wen di old profet hear wetin happen, e kon sey, “Dat na di profet wey nor obey wetin God kommand! So God send di lion go kill-am, just as E sey E go do.”


e kon go si di profet dead body for road and di donkey and di lion still stand near am. Di lion nor chop di body or attack di donkey.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ