Dat time, e get one old profet for Bethel. E shidren kom tell am wetin di profet wey kom from Judah do for Bethel and di tins wey e tell King Jeroboam.
Wen di old profet hear wetin happen, e kon sey, “Dat na di profet wey nor obey wetin God kommand! So God send di lion go kill-am, just as E sey E go do.”