16 But di profet from Judah ansa, “I nor go fit follow yu go house or chop and drink anytin with yu,
So di old profet tell am, “Make yu kom my house kon follow mi chop.”
So Balaam get up for morning and e tell di prince dem wey Balak send sey, “Make una go una land, bikos God sey make I nor follow una.”
But I dey beg make una stay dis nite, just as di oda pipol stay, make I si if God go tok anoda tin.”
But Jesus turn face Pita kon sey, “Satan, komot for my front! Yu bi stone wey block road, bikos yor mind nor dey for wetin God wont, but na wetin man wont.”
Jesus ansa, “Komot here, devil! Bikos God word sey, ‘Na only God wi suppose to serve and woship.’ ”
If anybody kom meet una and e nor asept wetin wi dey tish, make una nor welkom or receive am as una broda.