Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 13:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 so e tell dem make dem ready en donkey. Afta dem ready am, di old profet enter kon

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 13:13
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E ansa, “My king, yu know sey I nor fit waka. I tell my savant make e karry mi for donkey follow yu, but e run leave mi.


Di old profet ask dem, “Wish road e pass wen e dey go?” En shidren show am di road,


follow and meet di profet wey kom from Judah under one oak tree where e sidan. Den e ask am, “Na yu bi di profet wey kom from Judah?” Di profet ansa, “Yes! Na mi.”


Den e tell en shidren, “Make una bring my donkey for mi,” Di shidren bring am and


So di next day for morning, Balaam enter en donkey kon follow di prince dem from Moab.


E get 30 sons wey dey ride 30 donkey and dem get 30 towns for Gilead, wey dem still dey koll Jair village.


Una wey dey ride fine donkey; wey dey use fine blanket for una horse and doz wey dey take leg waka, make una tok about am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ