9 “Wetin una wont make I do? Wetin I go tell dis pipol wey sey make I sorry for dem?”
Dem ansa, “Yu go tell dem, ‘I wiked and hard pass my papa, Solomon!’
King Rehoboam nor listin to dem, so e go ask di yong men wey bi en mate,
“Wetin una wont make I do? Wetin I go tell dis pipol wey sey make I sorry for dem?”