Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 12:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 “Yor papa, Solomon wiked us kon make us dey do hard work. If yu sorry for us kon remove dis heavy load for awa head, wi promise sey wi go respet yu forever.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 12:4
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dem kon send pipol go koll Jeroboam kom and all of dem go meet Rehoboam kon tell am,


Solomon put twelf men as govnor for Israel. Na dem dey provide food for di king, en family and di difren aria. Each of di twelf men dey handle each mont for di year.


Solomon force some pipol build di temple, di palis and e fill di land for di east side kon build di town wall. E still use dem take ribuild Hazor, Megiddo and Geza town.


Dem dey put heavy load for pipol shoulder and dem nor ready to help dem.


To love God, na to keep en kommandment and en kommandment nor dey hard.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ