Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 12:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 King Jeroboam still dey do one feast for di fifteent day for evry eight mont, just like di feast for Judah. E make sakrifice for di gold melu on-top di altar wey e make for Bethel kon put priest for di woship place wey e build.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 12:32
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God tell one profet from Judah make e go Bethel and e rish der wen King Jeroboam stand for di altar dey do sakrifice.


King Jeroboam for Israel nor still shange from di bad tins wey e dey do, but e kontinue to dey choose priest from ordinary family make dem kon serve for di altar wey e build. Na pipol wey just like to bi priest, e dey make priest.


Wen dem dey do Shelta Feast for Etanim mont (wey bi di sevent mont), all of dem kon gada,


Solomon and Israel pipol gada for di Kovenant Box front kon sakrifice plenty sheep and melu.


Aaron si as di pipol dey happy, so e build altar for di melu front kon sey, “Tumoro go bi Oga God Feast.”


Di kings build di door post and door-mot join my own and na di wall separate us. Na all dis bad tins wey dem dey do, make dem dey disgrace my name wey dey holy and I distroy dem, bikos I dey vex.


So, Mikah build shrine for di juju, den e make one priest garment kon wear am for en pikin, so dat e go bi en priest.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ