Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 12:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 King Jeroboam still build one place on-top di hill sey make pipol dey kom woship for der and e choose priest from family wey nor kom from Levi tribe.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 12:31
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

And as di profet dey go for road, one lion kom out kon kill-am, den di lion and donkey kon stand near en dead body.


Dem build where dem for dey woship yeye gods kon use stones build Asherah juju for evriwhere, on-top di hills and for under evry green trees.


So di priest wey dem bin karry komot Samaria kon go back go stay for Bethel. E tish dem how to woship God.


But each tribe make dia own gods kon put dem for shrine for di high place wey Samaria pipol make. Each tribe do like dis for di town wey dem dey.


Bikos dem dey fear God well-well, dem kon pick some from dia own pipol wey go work as priest for di shrine wey dey di high place dem.


Shebi yu porshu Levi pipol and God priest wey bi Aaron shidren-shidren? Yu put doz wey nor suppose bi priest for dia place, just as oda nashons dey do. Anybody wey kom with seven melu or seven ram fit bi priest for dat fake juju wey yu koll god.


Yu trowey yor beauti for portor-portor, bikos anybody wey kom meet yu, yu dey sleep with am and yor ashawo dey strong evriday.


But Jabesh-Gilead pipol nor mean anytin bikos dem dey woship juju. And dem dey sakrifice animals for Gilgal; dia altars bi like stones wey dem gada togeda for field wey dem klear.


Amazaya wey bi priest for Bethel kon send message go give King Jeroboam for Israel sey: “Among all di pipol, na Amos dey plan against yu and di land nor go fit bear all wetin e dey tok.


So yu go choose Aaron and en sons kon make dem do di work wey priests dey do; anybody wey try to do dia work for dem, make dem kill-am.”


Una must pay dem for dia work evriday wen evening rish, bikos dem poor and dey wait dat money. If una nor pay dem, dem fit kry give God and di sin go dey una head.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ