3 Dem kon send pipol go koll Jeroboam kom and all of dem go meet Rehoboam kon tell am,
Wen Nebat pikin, Jeroboam hear di news, e still dey stay Egypt, di place wey e run go hide bikos of Solomon.
“Yor papa, Solomon wiked us kon make us dey do hard work. If yu sorry for us kon remove dis heavy load for awa head, wi promise sey wi go respet yu forever.”
Dem kon send pesin go koll Jeroboam kom and all of dem go meet Rehoboam kon tell am,
Naw, Abimelek wey bi Gideon pikin, go Shekem town, where all en mama family dey stay kon tell dem