Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 12:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 King Jeroboam for Israel, guide and build wall round Shekem town, wey dey di hill kountry for Efraim kon stay der for sometaim. Den e komot for der kon go build and guide Penuel town.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 12:25
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Abram travel pass Moreh oak tree for Shekem. (For dat time, Kanaan pipol dey stay for di land.)


Dat na why till today, Israel pipol nor dey chop di meat wey dey lap, bikos di man tosh Jakob lap.


Rehoboam travel go Shekem, bikos Israel pipol don gada for der to make am dia king.


E tell ensef, “As tins bi naw, if my pipol go Jerusalem go give God sakrifice for di temple wey dey der,


King Baasha skata Judah kon put sojas for Rama, so dat nobody go fit enter or go out from Judah.


and e buy Samaria hill with 6,000 silva from one man wey dem dey koll Shema, wey bin get di hill.


Solomon force some pipol build di temple, di palis and e fill di land for di east side kon build di town wall. E still use dem take ribuild Hazor, Megiddo and Geza town.


eight men kom from Shekem, Shiloh and Samaria. Dem don skrape dia hair, tear dia klot kon kut demsef to show sey dem dey mourn and dem karry korn and incense go offa for di temple.


E still distroy Penuel towa kon kill di men wey dey di town.


So Gideon go Penuel go meet di pipol wey dey der kon beg dem for di same tin, but dem ansa am, just like Sukkot leaders.


Naw, Abimelek wey bi Gideon pikin, go Shekem town, where all en mama family dey stay kon tell dem


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ