23 “Make yu go tell Rehoboam, Judah and Benjamin pipol sey:
as dem dey waka leave Rehoboam make e bi king to only doz wey dey Judah aria.
And if any of di ofrin meat or di bread remain till morning, den yu go burn wetin remain with fire. Nobody must chop am, bikos e dey holy.