Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 12:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Wen Rehoboam rish Jerusalem, e koll 180,000 strong sojas from Judah and Benjamin tribe sey make dem go fight Israel tribe for nort.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 12:21
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Solomon go keep one, bikos of David my savant and Jerusalem, di town wey I choose as my own from all Israel land.


Wen King Rehoboam and King Jeroboam dey rule, na so-so fight dem dey fight demsef.


E tell David, “Di men wey fit bi sojas for Israel na 1,100,000 and for Judah, dem bi 470,000.”


King Asa pray to di Oga wey bi en God sey, “My Oga God! Na Yu dey make weak pipol strong. Wi dey go fight dis many sojas, bikos wi bilive sey Yu go help us.”


King Asa get 300,000 sojas from Judah wey karry shield and spear. E still get 280,000 strong men from Benjamin and dem still karry shield and spear.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ