1 Kings 12:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English18 So King Rehoboam send Adoniram wey bi di workers oga sey, make e go meet Israel pipol, but dem stone am die and as King Rehoboam hear wetin happen, e kwik-kwik enter en shariot kon run go Jerusalem. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |