Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 12:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 as dem dey waka leave Rehoboam make e bi king to only doz wey dey Judah aria.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 12:17
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But I nor go take di whole kingdom from am. Instead, I go leave one tribe for am bikos of David, my savant and bikos of Jerusalem, di town wey I dey stay.”


I go take di kingdom from Solomon pikin kon give yu ten tribes,


but I go let Solomon pikin keep one tribe, so dat my savant David, shidren-shidren go fit dey rule for Jerusalem, di town wey I don choose sey dem go for woship mi.


“Make yu go tell Rehoboam, Judah and Benjamin pipol sey:


Rehoboam wey bi Solomon pikin, na forty-one years e bi wen e start to rule Judah and e rule for seventeen years from Jerusalem, di town wey God don choose from all Israel aria, as di place where dem go for dey woship am. King Rehoboam mama name na Naamah wey kom from Ammon.


kon waka leave Rehoboam make e bi king to only doz wey dey Judah aria.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ