Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 11:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 E still build where en oda wifes go for dey burn incense and offa sakrifice to dia gods.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 11:8
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Solomon kon love many wimen wey kom from oda kountry. Apart from Fero pikin wey bi en wife, e still marry plenty wimen from Hit, Moab, Ammon, Edom and Sidon kountries.


For di east side for Jerusalem hill, e build where dem for dey woship Kemosh, wey bi Moab pipol yeye god and Milkom, wey bi Ammon pipol god.


Even doh di Oga wey bi God for Israel don appear to Solomon two times sey, “Make e stop to dey woship oda gods,”


E drive all di men and wimen wey dey do ashawo work for where dem for dey woship juju kon skata di juju wey di former kings make.


I still tell dem, “Na wimen from anoda kountry make King Solomon sin. Dis man great pass any of di king for oda nashons. God love am kon make am king ova Israel pipol, yet e still kommit sin.


E go happen bikos since dem build dis town kon rish naw, di pipol for dis town don make mi vex well-well, so I go distroy am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ