Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 11:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 E sin and e nor woship God, just as en papa David woship am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 11:6
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I go do dis tin, bikos Solomon rijet mi kon bigin woship oda gods. E dey woship Astarte wey bi Sidon juju; Kemosh wey bi Moab pipol god and Milkom, wey Ammon pipol dey serve. Solomon nor obey mi; e dey do bad tins and e nor keep my laws and kommand, just as David en papa keep am.


E bigin woship Astarte wey bi Sidon pipol juju and Milkom, di yeye god wey Ammon pipol dey serve.


For di east side for Jerusalem hill, e build where dem for dey woship Kemosh, wey bi Moab pipol yeye god and Milkom, wey bi Ammon pipol god.


Solomon love God and e follow wetin en papa David, tok. But e still dey kill animal as ofrin for difren altar.


If yu serve mi with yor whole mind, just as David yor papa do kon obey my laws and do evritin wey I kommand yu,


But bikos my savant Kaleb nor bihave like di oda men and bikos e obey mi, I go take am go di land wey e go spy and en shidren-shidren go stay der.


So till today, Kaleb wey en papa na Jefunneh from Kenizz kon take Hebron land, bikos e dey loyal to God.


Doz wey follow mi kon dey make Israel pipol fear, but I still dey loyal to di Oga my God.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ