Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 11:32 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

32 Solomon go keep one, bikos of David my savant and Jerusalem, di town wey I choose as my own from all Israel land.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 11:32
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But, bikos of David yor papa, I nor go do am wen yu still dey life, but e go happen wen yor pikin go dey rule.


But I nor go take di whole kingdom from am. Instead, I go leave one tribe for am bikos of David, my savant and bikos of Jerusalem, di town wey I dey stay.”


Rehoboam wey bi Solomon pikin, na forty-one years e bi wen e start to rule Judah and e rule for seventeen years from Jerusalem, di town wey God don choose from all Israel aria, as di place where dem go for dey woship am. King Rehoboam mama name na Naamah wey kom from Ammon.


But bikos of David, Oga God kon give Abijah one son wey go rule Jerusalem afta am.


So, bikos God dey vex for Israel pipol, E kon rijet dem; but Judah tribe still dey obey am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ