Israel pipol ansa, “Even doh David bi one of una, wi get am ten times, pass as una get am. Why una dey look us like sey wi bi small pikin or sey wi nor mean anytin? Make una nor forget sey, Na wi first sey make dem bring di king kom back!” But wetin Judah men dey tok, strong pass di mout wey Israel men dey make.