16 En and en men stay for Edom for six monts kon kill all di men wey dey Edom,
Before dis tin happen; for di time wen David win Edom pipol, Joab wey bi en sojas kommander bin go beri dead body.
but na only Hadad with some of en papa savant wey bi Edom pipol, naim dem nor kill, bikos dem run go Egypt and dat time, Hadad still bi small pikin.
Dem attack and kill all di men for Midian, just as God kommand Moses.