Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 11:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Before dis tin happen; for di time wen David win Edom pipol, Joab wey bi en sojas kommander bin go beri dead body.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 11:15
14 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

and Oga God kon tell am, “Na two nashons dey yor belle and two pipol go kom out from inside yu. One go dey strong pass di oda one and di senior one, go serve di yonga one.”


Na so-so swod yu go take dey fight and yu go serve yor broda. But wen e don taya yu, den yu go free yorsef from all dis tins.”


David kon popula well-well afta e just kom back from where e for go kill 18,000 Edom pipol for Salt Valley.


E build soja kamp for evriwhere for Edom and di pipol for der kon dey under en pawa. God make David win for evriwhere.


So God kon make Hadad wey dey di royal family for Edom, turn against Solomon.


En and en men stay for Edom for six monts kon kill all di men wey dey Edom,


So, who go take mi enter di strong town? Who go fit help mi win Edom pipol?


My God, Yu don rijet and skata awa defence, bikos Yu dey vex for us. But naw, make Yu kom favor us again.


So naw, make una kill all di boys and wimen wey don sleep with man,


Dem attack and kill all di men for Midian, just as God kommand Moses.


Wen di Oga una God don give dat town to una, make una use una swod take kill all di men, yong boys or boy pikin for dat town.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ