So dem bring all dia animals kon give Josef and Josef give dem food afta dem don drop dia horse, sheep and kattle. E save dem dat year, bikos e still dey give dem food chop wen dem bring dia animals.
Na linen dem take make di sail; betta linen wey dem bring from Egypt and na from far yu go know, wons yu si am. Purpol klot wey fine pass for Cyprus, na-im dem take kover di window.
Make di king nor build big house where e go put horse, or make di pipol go back to Egypt go buy horse, bikos God don sey, “Make una nor go back to Egypt.”