1 Kings 10:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English21 Na gold dem take make di cup wey Solomon take dey drink wota and all di spoons and plates wey dey di hall for Lebanon forest. Dem nor use silva, bikos silva nor get value for Solomon time. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |