Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 10:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 Na six steps dey to klimb go di throne and for di end for evry step, dem mold lion put, so all di lion kon bi twelf.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 10:19
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E still make one big throne. Dem kover one side for di throne with ivory kon kover di oda side with fine gold.


Dem mold melu head for di throne back and near di two chair hand. Dem still mold anoda lion put for di throne. E nor get any throne wey bi like dis for any oda kingdom.


I make wetin I get plenty; build big-big house for mysef kon plant vineyards for evriwhere.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ