17 E still use gold wey almost rish four pounds take make three hundred shield kon put all of dem for di hall wey dey Lebanon forest.
All di good tins wey dey di temple and di gold shield wey Solomon make, di king karry dem go Egypt.
E koll am “Di Palis for di Lebanon Forest.” E long rish 150 fit, wide rish 75 fit and e high rish 45 fit. E get four rows wey dem make with cedar pilas and cedar wood dey on-top di pilas too.
King Shishak for Egypt attack Jerusalem kon karry all di good tins wey dey di temple and di gold shield wey Solomon make.
Nobody dey defend Judah town again; all di pipol wey dey der don fall and dia sojas don run go bring dia swod from where dem hide dem put.