15 Dis one nor dey join di tax wey tradas, Arab kings and di govnors for Israel dey pay gi-am.
Doz wey dey guide di gate dey for di four side wey face nort, sout, east and west.
Tarshish kings for west and di oda kings go kon pay respet to am. Sheba kings for east and Seba go kon gi-am gifts.
Dis message na about Arabia pipol. Dedan pipol wey dey stay for karavan for di empty kountry for Arabia.
di kings for Arabia wey dey stay desert;
For di sekond year wen Darius bi king for Persia; for di first day for di sixt mont, God tell Profet Haggai make e give dis message to Zerubabel, Shealtiel pikin, wey bi govnor for Judah and to Joshua, Jehozadak pikin, wey bi di High Priest.
Hagar bi like Mount Sinai for Arabia kountry and na di same with Jerusalem wey dey naw, bikos e dey inside der as slave with en pikin.