14 Evry year, dem dey give Solomon gold wey heavy rish 666 pounds.
Solomon give Sheba kween evritin wey e ask for kon still gi-am oda tins, just as dia tradishon bi, den di kween and en pipol kon go back to Sheba.
Tins wey yu nor ask for, I go still give dem to yu. Till yu go die, yor propaty and respet go plenty pass di ones wey any king go ever get.
Dem travel with ship from Ofir kon karry gold wey heavy rish 420 pounds go give King Solomon.
Silva, golds and oda good tins wey I karry from oda kings and nashons, I still save dem for mysef. I hire good singas, both men and wimen and I get many fine-fine girl-friends. Yes! I get evritin wey suppose make man happy!