Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 10:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 King Solomon use di wood take build rails for di temple and di palis. E still use am make harp and lyre for doz wey dey play music. Di junipa wood wey fine pass, na-im dem bring kom Israel and e nor get any oda wood like doz ones again.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 10:12
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

David and Israel pipol sing and dance well-well to take honor God. Dem dey play harp, jita, drums, sheke-sheke and cymbals.


(Hiram pipol wey karry gold kom from Ofir, still bring plenty fine wood and jewels.)


Solomon give Sheba kween evritin wey e ask for kon still gi-am oda tins, just as dia tradishon bi, den di kween and en pipol kon go back to Sheba.


4,000 wey go dey guide and anoda 4,000 wey go dey praiz God with di music instrument wey di king make.


Di king use di timbas take make steps for God Temple, en royal palis kon do instrument for doz wey dey play music. For Judah land, nobody don ever si anytin like dat until dat time.)


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ