Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 1:45 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

45 den Zadok and Natan anoint am for Gihon wotaside as king. So pipol enter town bigin shaut dey happy and na dat bi di nois wey yu dey hear so.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 1:45
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den all of dem follow am go back dey happy, dey shaut, blow flute, dey make plenty nois and di groun kon dey shake.


E send Zadok, Natan, Benaya and di palis bodyguard make dem put am for en horse kon escort am,


As Profet Ahijah hear am dey knock di door, e ansa, “Make yu kom inside, bikos I know sey yu bi Jeroboam wife. So wetin make yu dress like anoda pesin? I get bad news for yu.


Nobody know who dey happy or kry, bikos di nois wey dem dey make, loud well-well and dem dey hear am from far.


Di king ask di woman, “Na how e look like?” Di woman ansa, “Na old man dey kom so-o! Dem wrap en body with klot!” Den Saul know sey na Samuel and e kon bow face groun.


Wen God Kovenant Box rish di kamp, Israel pipol kon shaut well-well, sotey di groun kon dey shake.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ