Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 1:41 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

41 As Adonijah with all di pipol wey e invite dey finish dia party, dem kon hear di nois. Wen Joab hear di trumpet, e ask, “Wetin dey bring dat kind nois for di town?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 1:41
13 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den all of dem follow am go back dey happy, dey shaut, blow flute, dey make plenty nois and di groun kon dey shake.


Before e tok finish, Jonatan wey bi Priest Abiatar pikin kon enter. Adonijah sey, “Make yu kom inside. Yu bi good man, na betta news yu go dey bring so.”


wikedness nor dey and di joy wen pesin wey nor dey fear God get, nor dey last.


Wen Joshua hear di nois as di pipol dey shaut, e kon tell Moses sey, “Na war sound wi dey hear so for di kamp o-o.”


Wen pesin dey laf, e go forget en pain, but wen di happiness don end, di pain go kom back.


But wen di priest oga dem and di law tishas si di wonderful tins wey Jesus dey do and hear shidren dey shaut, “Praiz, David Pikin” for inside di temple, dem kon dey vex.


As dem dey try to kill-am, news kon rish di kommanding offisa for di Roman soja wey dey guide di town sey, di whole Jerusalem don skata.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ