32 Den David sey make dem koll Zadok, Natan and Benaya. Wen dem enter,
Benaya wey bi Jehoiada pikin, naim bi David bodyguard oga. David sons na priests too.
But e nor invite mi, Priest Zadok, Benaya and yor savant Solomon.
So Zadok di priest, Natan di profet, Benaya and di royal bodyguards kon put Solomon for David horse and dem escort am go Gihon wotaside.
But Zadok wey bi priest, Benaya wey bi Jehoiada pikin, Natan di profet, Shimei, Rei and David bodyguard, nor gri support am.