26 But e nor invite mi, Priest Zadok, Benaya and yor savant Solomon.
and E kommand Profet Natan make e koll am Jedidaya, bikos God love am.
One day, e koll Profet Natan kon sey, “I dey stay dis house wey dem build with cedar, but God Kovenant Box, dey for tent!”
Zadok wey bi Ahitub pikin and Ahimelek wey bi Abiatar pikin, na dem bi priests. Na Seraya bi di kourt seketry.
Benaya wey bi Jehoiada pikin, naim bi David bodyguard oga. David sons na priests too.
but e nor invite Solomon wey bi en half broda, Natan di profet or Benaya and di king bodyguards.
E don use many goat, sheep and fat melu take do sakrifice and e invite Abiatar di priest, yor shidren and Joab wey dey kommand yor sojas, but e nor invite Solomon.
My oga know all dis tins and yu nor even tell yor ofisas who go bi king afta yu?”
But Zadok wey bi priest, Benaya wey bi Jehoiada pikin, Natan di profet, Shimei, Rei and David bodyguard, nor gri support am.
Di king make Benaya di sojas oga for Joab place, den e put Zadok as priest for Abiatar place.