Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 1:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Dem tell di king sey, “Natan wey bi profet dey der.” Natan enter di room kon bow for di king front.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 1:23
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Batsheba bow for di king front and di king kon ask am, “Wetin yu wont?”


As Solomon mama still dey tok to di king, Natan kon kom di house.


Natan sey, “My king, yu don announce sey na Adonijah go bi king afta yu?


Make una pay evritin wey una dey whole; weda na tax, respet or honor.


Make una respet evribody. Love dis awa family wey bilive Christ. Make una fear God and respet di king.


Wen di savant don go, David stand kom out from where e hide put near di stone, e knee down kon bow three times. Den dem kiss each oda kon bigin kry, but na David kry pass.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ