22 As Solomon mama still dey tok to di king, Natan kon kom di house.
Before e pray finish, Rebekah kon dey kom with en wota pot for en shoulder. E bi Betuel pikin and en grand-mama na Milka (Milka na Abraham broda wife, Nahor).
One day, e koll Profet Natan kon sey, “I dey stay dis house wey dem build with cedar, but God Kovenant Box, dey for tent!”
If yu nor tok, as yu just die, dem go trit mi and my pikin Solomon, like bad pipol.”
Dem tell di king sey, “Natan wey bi profet dey der.” Natan enter di room kon bow for di king front.
As I still dey pray, dey konfess and beg God make E forgive mi and Israel pipol sin kon sorry for en holy temple,