15 So Batsheba go meet David for en room, e don old well-well and di girl Abishag wey kom from Shunem dey kare for am.
Naw, David don old well-well and even wen dem kover am with klot, kold go still dey katch am.
Natan still sey, “As yu still dey tok to di king, I go kom inside kon tell am sey na true yu dey tok.”
Batsheba bow for di king front and di king kon ask am, “Wetin yu wont?”
Dem find evriwhere for Israel and dem si one fine girl kon karry am go meet di king, Di girl kom from Shunem and en name na Abishag.