Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 1:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 but e nor invite Solomon wey bi en half broda, Natan di profet or Benaya and di king bodyguards.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 1:10
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den David konfort Batsheba en wife. E sleep with am again and e born boy and David koll am Solomon. God love di pikin


Den Natan go meet Batsheba wey bi Solomon mama kon ask, “Yu neva hear sey Haggit pikin, Adonijah, don make ensef king? And David nor know anytin about am!


E don use many goat, sheep and fat melu take do sakrifice and e invite Abiatar di priest, yor shidren and Joab wey dey kommand yor sojas, but e nor invite Solomon.


But e nor invite mi, Priest Zadok, Benaya and yor savant Solomon.


But Zadok wey bi priest, Benaya wey bi Jehoiada pikin, Natan di profet, Shimei, Rei and David bodyguard, nor gri support am.


Den Adonijah, wey en mama na Haggit, go meet Batsheba, Solomon mama and di woman ask am, “Dis na betta visit so?” Adonijah ansa, “Yes! Na betta visit.”


Na Natan pikin, Zabud bi shief to di difren govnor.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ