1 Naw, David don old well-well and even wen dem kover am with klot, kold go still dey katch am.
Abraham and Sarah don old well-well and Sarah don stop to si en period.
Abraham don old well-well and God don bless am for evritin.
Den e build altar for der kon give God burnt and fellowship ofrin. So God ansa en prayer and di sickness for Israel kon stop.
David na thirty years wen e bikom king and e rule for forty years.
So Batsheba go meet David for en room, e don old well-well and di girl Abishag wey kom from Shunem dey kare for am.
So en ofisas tell am, “My king, make wi find one yong woman wey neva sleep with man before. E go dey sleep near yu and yor body go dey warm.”
Wen David don old well-well, e kon make en pikin Solomon, king for Israel.
Na seventy years Yu give us! Some pipol even dey rish eight years. Even di estra years wey human being dey live, na pain and trobol full am; but di years go soon disappear and wi go fly go.
Na so too, wen two pipol sleep togeda, dem go fit make each oda body warm, but na how one pesin fit take make ensef warm?
Dem nor get pikin, bikos Elizabet nor fit get belle and dem don old well-well.
Wen Joshua don old, God kon tell am, “Yu don old and di land wey una go still fight for, many well-well