1 John 5:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English16 If anybody si en broda or sista for Christ dey kommit sin wey nor go kill-am, make e ask God and God go give life to dat pesin. E get di kind sin wey dey kause deat and I nor sey make una pray make God forgive di pesin wey dey kommit dat kind sin. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |