1 John 2:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English27 As for una, di Holy Spirit wey Christ give una, dey stay inside una, so una nor nid anybody to tish una again. Evritin wey di Holy Spirit dey tish, na true and lie nor dey inside. Just as e don tish una, make una stay inside am. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |