Zefanaya 3:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English7 God sey, “I bin tink sey, ‘Una go really respet mi!’ Naw, make una do wetin I tok! If to sey una really gri do am, dem nor for skata una house with all dis ponishment.” But na only to sin una dey tink about. Faic an caibideil |