Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Rut 4:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Den Boaz tell Elimelek relashon wey klose pass sey, “Naomi wey kom back from Moab won sell di land wey bi awa broda Elimelek, en husband own.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Rut 4:3
5 Iomraidhean Croise  

Pipol wey dey dash oda pipol money, dey do dia business well and na dem good tins dey follow.


To dey karry body up, dey kause wahala, but doz wey dey take advise, wise well-well.


Hanamel wey bi yor papa broda Shallum pikin, go kom meet yu. So make yu buy en field wey dey for Anatot, for Benjamin land, bikos yu bi en klose relashon and yu get rite to buy am.


If any Israel pesin dey poor and una kon force am sell en land, e relashon wey dey klose to am go must buy am back.


(Di man name na Elimelek and en wife name na Naomi. E get two shidren wey bi Mahlon and Kilion. Dem kom from Efrat family wey dey Betlehem for Judah.)


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan