Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Rut 4:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 Boaz koll ten leaders for di village make dem kon sidan too. And dem kon sidan.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Rut 4:2
9 Iomraidhean Croise  

Den Jezebel rite leta, sign am with Ahab name, use en seal take seal am kon send am go give di ofisas and doz wey bi leaders for Jezrel.


If di girl nor make belle sweet en oga wey buy am, den di oga go let am go. E nor get rite to sell am give strenjas, bikos na di oga break di kontract with am.


Pipol know en husband well-well and dem dey respet am, bikos e dey sidan with di oda eldas, dey take decision.


Awa eldas nor fit sidan for di town gate again and di yong men nor dey dance and sing again.


Dem lie for Stefen head, so di pipol, di eldas and di oga dem for di law kon hate am. So dem arrest Stefen kon karry am go di kansol.


But if di broda sey e nor go fit marry en dead broda wife, den make di woman go ripot to di eldas for di town gate sey, “My husband broda sey e nor fit keep en broda name for Israel; so e nor gri marry mi!”


Today, all of una stand before di Oga una God, di head for di tribes, una eldas, una ofisas, evry man for Israel,


Make all di tribes kom meet mi; una eldas and ofisas, so dat I go tok to dem by mysef about dis tins kon koll di heavens and eart to bi witness against dem.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan