Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Rut 3:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Rut kon ansa Naomi, “I go do evritin wey yu tok.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Rut 3:5
4 Iomraidhean Croise  

Shidren, as una know God, make una dey hear una papa and mama word, bikos na wetin una suppose do bi dat.


Una wey bi pikin, make una dey obey una papa and mama for evritin, (dey do evritin wey una papa and mama tok), bikos na wetin Christ like bi dat.


Wen e don ready to go sleep, look di place wey e go sleep put. Den pul di klot e take kover en leg make yu sleep near am. E go tell yu wetin yu go do.”


So Rut go where Boaz dey kon do evritin wey en moda-in-law tell am make e do.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan