Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Rut 3:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Wen e don ready to go sleep, look di place wey e go sleep put. Den pul di klot e take kover en leg make yu sleep near am. E go tell yu wetin yu go do.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Rut 3:4
3 Iomraidhean Croise  

Make una nor put hand for wiked and evil tins.


So make yu baf well-well, rub oil wey dey scent kon dress well. Den go where e for dey work. But nor let am know sey yu dey der until e don chop finish.


Rut kon ansa Naomi, “I go do evritin wey yu tok.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan