Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Rut 3:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Den Naomi sey, “My pikin, make yu nor worry; wait until dem setol di matter. Di man nor go rest until e handle di matter today.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Rut 3:18
5 Iomraidhean Croise  

Naw, dis na wetin God tok, “I dey put one foundashon stone for Zion and dem rite dis word put, ‘Di pesin wey bilive and get faith, make e nor fear.’


Egypt pipol nor go fit help dem at-all and bikos of dis, I koll di land, “Nashon wey dey make mout, but dem nor get pawa.”


E kon sey, “E give mi dis rice wey rish eight pounds kon sey, ‘Make yu nor go back go meet yor moda-in-law with empty hand.’ ”


Naw, Boaz kon go sidan for di village gate. Wen di relashon wey dey klose to Elimelek dey waka pass; di man wey e tell Rut about, Boaz kon tell am. “My friend, abeg kom sidan for here, bikos I wont tok with yu!” So, e kon sidan.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan